
Cutesy – Bnxn
Cutesy Lyrics
[Verse 1: BNXN]
(En-, en)
I don’t really care ’bout it, it’s my peace, stacking my cheese
Owo mi lo je ki n demo
Wetin go make me shine my teeth, go be money
Most of my haters no get work (Get work)
Shawty say, “Would you sign on my tits?”, and I’m like
“Please, me I just come from sermon” (Sermon)
Shoutout to Mufeez, he dey give me trees mo n jẹun lo
Olómi mo n demo
[Pre-Chorus: BNXN]
Said to my papi one day
Soon, I’mma make it some day
I’m in the club on Sunday
‘Cause I no get work on Monday
Heh, heh, heh, heh, I’m still chasing money
Heh, heh, hеh, heh, I’m still chasing money
[Chorus: BNXN]
If a baby no like mе, na set up
‘Cause I dey give you job
Future CEO (Future CEO)
If your papa no like me, na set up
‘Cause I dey give you joke
Future CEO (Future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you koke, joke o
Future CEO (Future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke, joke o
Future CEO (Future CEO)
If your papa no like me, na set up
I dey give you joke, ehn
Future CEO (Future CEO)
[Verse 2: Seyi Vibez]
Monday to Sunday, my aura sexy
Fine boy, all melanin
Gbedu wey just dey pop, getting maximum wage
Champion, heavyweight
Mo ni Maserati, mo ni bí two dogs
I fit pull up in a Rover or a Lamborghini (Sexy, sexy)
[?], ability pass Kanté
Before kí n to sa n’le, I know say I go blow
Strongest in my city, gangster in my city
We fear no police, 2Pac California
I get babe for London, I get one for Paris
I get one for Germany, one from Philadelphia (Philadelphia, a baddie)
You know say I get gold, you know I get silver
My aboki get diamond, ọmọge shigege
[Chorus: BNXN & Seyi Vibez]
If your baby no like me, na set up (Na set up)
Cause I dey give you joke, joke o
Future CEO (Future CEO)
If your baby no like me, na set up
Cause I dey give you joke, joke o[Intro]
(Run it, Jig)
(Damn, you tryna get jiggi)
[Chorus]
Cutesy, fun-size
The shit I’ll do for your love
It’s like a movie, oh my
I’m sitting here, I’m fucked up
Cutesy, fun-size
The shit I’ll do for your love
You don’t know me, oh my
I’m sitting here, I’m fucked up
[Verse 1]
They don’t know you like I do, sugar
He don’t get you like I do, s’oto
Let me put you in the mood, sho’gbo?
Oh, for sure, hm
You look good in all these shoes, Dior
Please don’t put me on the news, [?]
It’s a different kind of cruise, you know, oh, for sure
It’s gon’ be a long night, come herе, right [?]
[Pre-Chorus]
Sho le pe mi l’oruko, fa mi ni iru’gbon, baby
[Chorus]
Cutesy (cutеsy), fun-size (fun-size)
The shit I’ll do for your love
It’s like a movie (movie), oh my (oh my)
I’m sitting here, I’m fucked up
Cutesy (cutesy), fun-size (fun-size)
The shit I’ll do for your love
You don’t know me (hm), oh my
I’m sitting here, I’m fucked up
[Verse 2]
(Pressure, pressure, pressure, pressure, pressure)
You go finish the money for my account
Then you fuck me like I owe you some amount
I wish, I could put you in my mouth
So nobody else could know what you about
You go finish the money for my account
Then you fuck me like I owe you some amount
I wish, I could put you in my mouth
So nobody else could know what you about
[Pre-Chorus]
Sho le pe mi l’oruko, fa mi ni iru’gbon, baby
[Chorus]
Cutesy (cutesy), fun-size (fun-size)
The shit I’ll do for your love (for your love)
It’s like a movie (movie), oh my (oh my)
I’m sitting here, I’m fucked up (Pressure, pressure)
Cutesy (cutesy), fun-size (fun-size)
The shit I’ll do for your love
You don’t know me (you don’t know me), oh my (oh my)
I’m sitting here, I’m fucked up
[Outro]
You go finish the money for my account
Then you fuck me like I owe you some amount
I wish, I could put you in my mouth
So nobody else could know what you about
Future CEO (Future CEO)
[Outro: BNXN]
If your papa no like me, na set up
I dey give you joke, ehn
Future CEO (Future CEO)
(Enta)
About “Cutesy”
Cutesy is the no.3 track on CAPTAIN (2025) – Album By Bnxn, written by Bnxn, produced by WhoIsJiggi, Lily Ayrn Kaplan & Justin Davies Miller, released on May 8, 2025 and distributed by T.Y.E & EMPIRE.
Genres
Q&A
Who produced “Cutesy” by Bnxn?
When was “Cutesy” by Bnxn released?
Who wrote “Cutesy” by Bnxn?
Does “Cutesy” by Bnxn belong to an album or EP?
CAPTAIN (2025) - Album By Bnxn Songs
Songs →-
1.
I Alone
Bnxn
-
2.
Set Up
Bnxn
-
3.
Cutesy
Bnxn
-
4.
Jies
Bnxn
-
5.
Very Soon
Bnxn
-
6.
Eleyi
Bnxn
-
7.
Captain
Bnxn
-
8.
Yes Sir
Bnxn
-
9.
Laye Mi
Bnxn
-
10.
5hrs Till Nairobi
Bnxn
-
11.
Phenomena
Bnxn
-
12.
Fi Kan We Kan
Bnxn (feat. Rema)
-
13.
Totori
Bnxn
-
14.
Ashimolowo
Bnxn
-
15.
Cough Syrup
Bnxn (feat. Victony)
-
16.
In Jesus Name
Bnxn (feat. Soweto Gospel Choir)