
Cough Syrup – Bnxn
Cough Syrup Lyrics
[Intro]
[?]
[Verse 1: Victony]
How many man wey go follow my body to go, huh, casket o?
How many mouth wey go talk before you go full the basket o?
How many stamps you go knack before you go full your passport o?
And if it no pass ten, make you stop to dey follow me talk
Before Yori-Yori leave Bracket mouth
[Pre-Chorus: Victony]
I dey write my songs on a low-key
Abi, ṣe you think say I be novice o
Write my songs on a low-key
Before Don J put the Mo’ in the Mohits
Before Rick Ross put the May’ in the Maybach
Before them Peter and Paul separate
[?]
Even bеfore Kim K decorate hеr body o
[Chorus: Victony]
Issa must, I go hustle from the sun-up untll the sundown
In the blood of Jesus, I go dissolve all my brother
You go first buy cough syrup before you talk for my matter
‘Cause you go fit choke eh, ah, and e go fit choke, ooh
[Post-Chorus]
[?]
[Verse 2: BNXN]
You know many times dem go choke roll my Igbo?
Countless, oh
And then the flow’s coming cold like a Eskimo
Perfect, oh
The thing you talking online, man I really don’t know
Pointless, oh
You see them go gather round to dey discourse ’bout the big boss, you know I’m the subject, oh
‘Cause I dey write my songs on a daily
You no fit talk say dem no pay me well o
Me I fit savage like na me sing Girlie o, call me Bujuraking
It’s way beyond their understanding, I been stone cold, you no know?
How you go jonz me wey sabi road?
Me wey I no dey do gbogbo ti gbo
Straight to the point and they can’t touch my flows
Swear them boys testing me, really envy me
There’s no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me
They really hoping that, whenever I get my shit together
Testing me, really envy me
There’s no ability, to put their melodies together
Enemy, they really watching me
They really hoping that, whenever I get my shit together
[Chorus: Victony]
Issa must, I go hustle from the sun-up untll the sundown
In the blood of Jesus, I go dissolve all my brother
You go first buy cough syrup before you talk, oh, for my matter
‘Cause you go fit choke eh, ah, and e go fit choke, oh
About “Cough Syrup”
Cough Syrup is the no.15 track on CAPTAIN (2025) – Album By Bnxn, written by Bnxn & Victony, produced by CSR, released on July 2, 2025 and distributed by T.Y.E & EMPIRE.
Genres
Q&A
Who produced “Cough Syrup” by Bnxn?
When was “Cough Syrup” by Bnxn released?
Who wrote “Cough Syrup” by Bnxn?
Who is featured on “Cough Syrup” by Bnxn?
Does “Cough Syrup” by Bnxn belong to an album or EP?
CAPTAIN (2025) - Album By Bnxn Songs
Songs →-
1.
I Alone
Bnxn
-
2.
Set Up
Bnxn
-
3.
Cutesy
Bnxn
-
4.
Jies
Bnxn
-
5.
Very Soon
Bnxn
-
6.
Eleyi
Bnxn
-
7.
Captain
Bnxn
-
8.
Yes Sir
Bnxn
-
9.
Laye Mi
Bnxn
-
10.
5hrs Till Nairobi
Bnxn
-
11.
Phenomena
Bnxn
-
12.
Fi Kan We Kan
Bnxn (feat. Rema)
-
13.
Totori
Bnxn
-
14.
Ashimolowo
Bnxn
-
15.
Cough Syrup
Bnxn (feat. Victony)
-
16.
In Jesus Name
Bnxn (feat. Soweto Gospel Choir)