Search for:
28 grams – Burna Boy

28 grams – Burna Boy

28 grams Lyrics

[Intro]
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

[Verse 1]
Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p’ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb’oja sara mi, oh
(Ọmọ e don be [?])

[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be [?])
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]
(Ganja)
Just give mе (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Verse 2]
Ganja man, don’t go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ e don be [?])

[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be [?])
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Outro]
What is that stench?

About “28 grams

28 grams is number 9 track on No Sign of Weakness(2025) – Album By Burna Boy, written by Burna Boy, Niphkeys, G.A.L.A.X.Y (ATL), Geron Woodruffe & Marlon Asher, produced by Niphkeys, released on July 11, 2025 and distributed through Atlantic Records, On A Spaceship Records & Bad Habit Records.

Song: 28 grams
Artist(s): Burna Boy
Track Number: 9
Release Date: July 11, 2025
Producer(s): Niphkeys
Country: Nigeria

Share “28 grams” lyrics

Genres

Q&A