Home
Artists
Songs
Albums
Genres
Search for:
Artists
Songs
Albums
Genres
Submit corrections
Rain Lyrics - Olamide, Popcaan
Your Name *
Your Email *
Lyrics

[Intro: Popcaan]
Ah, she love mi style
Unruly, get her energized
She's so elegant, very naughty
She fling it pon mi
Thick Naija gyal, a whine pon a yard man (Yard man)
Bring her pon the island go a portland
You and I
Mi make yuh whine, oh

[Verse 1: Olamide]
I cannot explain, how joy mix with pain
But just like the sun, we also need the rain
All the love that I shared, all the time invested
Make dem no go down the drain
If you while away the time I take care of you
You'll leave my heart in pain

[Chorus: Olamide]
Shower me with love, and let it rain
Rain on me, oh, rain, rain
After the drought, the earth needs the rain
Rain on me, oh, rain, rain

[Verse 2: Olamide]
How many times I have to tell ya
You always in my prayers
If the world is crashing, gyal, mi dey here
When I'm with you singing glory hallelujah
Some people touch that mile but you haffi decline
They don't know how you feel inside
But when I call you no dey waste time
Na me be your G and your slime

[Refrain: Olamide]
This kind love, no be ordinary (Ah)
No dey fear, baby no dey panic (Ah)
E dey be like, we dey watch titanic
You be my healer and my soul mechanic
Eh, e dey do me magic
When you no dey by my side, I go sick
My therapist and my shrink
My joy-giver when I don too dey think

[Chorus: Olamide]
Shower me with love, and let it rain
Rain on me, oh, rain, rain
After the drought, the earth needs the rain
Rain on me, oh, rain, rain

[Verse 3: Olamide]
Love me, hold me
Kiss me like you get above me
Squeeze me, touch me
Sweetie pie, let me love you, mama, taught me well
Mi nuh fit joke with my woman, 'cause my mother na woman and my sister na woman
Sweetie pie let me love you mama taught me well

[Refrain: Olamide]
This kind love, no be ordinary (Ah)
No dey fear, baby no dey panic (Ah)
E dey be like, we dey watch titanic
You be my healer and my soul mechanic
Eh, e dey do me magic (Ah)
When you no dey by my side, I go sick (Ah)
My therapist and my shrink(Ah)
My joy-giver when I don too dey think

[Chorus: Olamide]
Shower me with love, and let it rain
Rain on me, oh, rain, rain
After the drought, the earth needs the rain
Rain on me, oh, rain, rain

[Outro: Olamide]
Rain on me
Rain on me

Submit Corrections