Home
Artists
Songs
Albums
Genres
Search for:
Artists
Songs
Albums
Genres
Submit corrections
Captain Lyrics - Bnxn
Your Name *
Your Email *
Lyrics

[Intro]
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward never
Backward never, backward never, backward, backward, backward
Hmm

[Pre-Chorus]
Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us
Lese-kese la ma n le wọn
Una dey joke, I'm serious, oh

[Chorus]
Na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG
Me no like story, me like money o, as if you know me
'Cause my ex-girlfriend too like Soji o, na me dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Cali)
Me no like story, me like e money o (Money o)
As if you know me (Know me)
'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me

[Verse]
Kor kor kor, it's the captain the commodore (Backward never, backward never, backward, backward, backward never)
I dey use all my full senses and I dey use all of my opolo (Backward never, backward never, backward, backward, backward never)
Sound it let them know I'm a son of God (Backward never, backward never)
From the south side, you sabi now (Backward, backward, backward never)
While some may hate on my preferences they cannot deny say (Backward never, backward never, backward, backward, backward never)
Me I sabi gan, I sabi gan, oh
Been active, I've been at this, fun ọdún méje
Higher powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje
Who get this? Let me trash it, dem no sabi play
Make I romance your woman, I'm feeling like an Omah lay (Backward, backward, backward never)

[Pre-Chorus]
Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us
Lese-kese la ma n le wọn (Lese-kese la ma n le wọn)
Una dey joke, I'm serious, oh

[Chorus]
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG
Me no like story, me like money o, as if you know me (Know me)
'Cause my ex-girlfriend too like Soji o (Soji o), na me dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl the life chose me
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Cali)
Me no like story he like e money o (Money o)
As if you know me (Know me)
'Cause my ex-girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl the life chose me

[Outro]
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Money)
Me no like story he like e money o (Money o)
As if you know me (Know me)
'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P (Backward never, backward never, backward, backward, backward never)
Baby I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl the life chose me (Backward never, backward never, backward, backward, backward never)

Submit Corrections