Home
Artists
Songs
Albums
Genres
Search for:
Artists
Songs
Albums
Genres
Submit corrections
Ashimolowo Lyrics - Bnxn
Your Name *
Your Email *
Lyrics

[Chorus]
Magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"

[Verse 1]
Soro gbé won n’gbo ko le ye won
Look how we made it, ao de le gbe' bon
Make dem clear my way
Since no be today, wey I don dey my lane no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know me
'Causе I fought for this all my life, dem no dash me my guy
So ti n ba sopе Allah walahi
Believe me my guy

[Chorus]
It's magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?" (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"

[Verse 2]
Demma talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax
I dey recharge
I no get time to revive wetin don die
When I roll up my igbo, and I think about the journey
I’ve been on
How you think say man go relent
I am a different guy
Wey dey fight for my own lifeline, hmm
So bye bye
To relationships wey no pay I won’t lie
Dem do me dirty for back but when na my prime
Wey no make me to dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Cause they know the boy connected pass Wi-Fi
And you know the boy gon be here 'til he dies
I ain’t seen a nigga do it like me on my life
Me? I dey try!

[Chorus]
It’s magic (Sabi now) I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?" (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic (If you sabi now)
I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?" (Is Ashimolowo a bad bitch)

[Outro]

Submit Corrections