Search for:
Hasibunallah – Olamide

Hasibunallah – Olamide

Hasibunallah Lyrics

[Verse 1]
Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ
Them say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe ń bẹ
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
If them no fit cope then na their problem
Things I labour for I must enjoy them
Anyone wey dey eat, make you join dem
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem

[Pre-Chorus]
Ṣe b’eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
‘Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele ’til early morning
Ope l’ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o

[Chorus]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Verse 2]
No dey force you to understand me
How can you do when I’m outstanding?
The file is bigger than your bandwidth
Can’t download not withstanding
Billion dollar, finna count it
You nor see the dream when I plant it
They say the money raining, me I pack it, oh
Young Aliko Dangote in transit

[Pre-Chorus]
Ṣe b’eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
‘Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele ’til early morning
Ope l’ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o

[Chorus]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Outro]
A’uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s’ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

About “Hasibunallah

“Hasibunallah” is a track from Olamide’s recently released 2025 self-titled album, “Olamidé.” The title, which is an Arabic phrase meaning “Allah (God) suffices us” or “Allah is sufficient for us,” reflects the song’s core theme of gratitude and faith. Olamide himself has stated that “Hasibunallah” is “strictly talking about the journey so far, and how much God has been there for me, and holding me down and helping me actualise my dreams.” It’s a testament to his reliance on a higher power for his success and a declaration that he remains unbothered by challenges, confident in continued prosperity. Musically, it fits within the album’s overall Afrobeats sound, characterized by a more mellow and laid-back production style.

Artist(s): Olamide
Track Number: 2
Writer(s): Olamide
Producer(s): Eskeez, Semzi
Country: Nigeria

Share “Hasibunallah” lyrics

Genres

Q&A